Перейти к содержимому

Текст песни Frank D’ Nero — Cure my craze

Исполнитель: Frank D’ Nero Обновлено:

I wake up this morning. I wake
up this morning. I wake up
this morning. Hey this morning
hey.

I woke up this morning with a smile
on my face. See this
smile mein, I no wan erase. Everybody
see me, dem say I dey
craze. But dem no know say true-true
I don craze. The previous
night mayn, I know what I faced.
Every technically wey
she give me I laze. Even call on
me wey she give me I craze.
O’boy see sweetie, this one na
face to face.

Madam, you must to cure my craze.
Madam, if you want me
and you we go race. Madam, can
I take you back home to my base.

Madam, so me and you just go dey
play.

You see this girl, you put a smile
on my face. Na wetin
wey you do me, see me I dey shakee.
I say I want you pass national
cake. Abi, you no know say na true-true,
no be fake. I dey
Jones, Sine Jones like say I dey
craze. My personality
dem say na psychiatric. You hold
my remote and when you
pause me I dey stay. You go cure
my craze, I say today na today.

Story-story, girl I say your
time don reach. Story-story,
the point wey be say this your
opko go finish. Cos the move
wey you move dey make my body to
dey move. Girl I no know wetin
and wetin wey you dey do you got
me on a cruise on a very high
craze. You dey show yourself
everytime and place. The
captian of my team, my palyer
of the day. You go cure my craze,
I say today na today.
Oh-oh, oh-oh, oh-oh, oh-oh.
I say na wetin you do me
oh-oh, oh-oh. Wey dey make me
dey off and craze for you like
this. Oh-oh, oh-oh, oh-oh, oh-oh,
oh-oh. Baby my head
dey turn around, around. Oh-oh,
oh-oh, oh-oh, oh-oh.
E dey do me like say if you leave
me I go die hey-ey.

Текст добавил: Андрей Курышев

Краткое описание

Песня «Cure my craze» исполнителя Frank D’ Nero — это веселый и жизнерадостный трек, наполненный позитивной энергией. В тексте песни говорится о том, как главный герой просыпается с улыбкой на лице и не хочет ее стирать. Он признается, что люди считают его сумасшедшим, но они не понимают, что его «сумасшествие» вызвано влюбленностью. Герой песни обращается к даме, которая, по его мнению, может вылечить его «сумасшествие». Он прдлагает ей вернуться с ним домой и провести весело время вместе. Герой описывает, как девушка заставляет его улыбаться и трястись от волнения. Он готов на все, чтобы она его вылечила, потому что она — капитан его команды и игрок дня. В конце песни говрится о том, что девушка делает его сумасшедшим, и он не представляет своей жизни без нее. Песня «Cure my craze» — это яркий и позитивный трек о сильных чувствах и влюбленности, который поднимает настроение и заставляет двигаться в ритме музыки.

Похожие песни