Перейти к содержимому

Текст песни Bracket ft. P-square — No Time

Исполнитель: Bracket ft. P-square Обновлено:

No time eh ah
na bracket eh
ape planet
peter and paul
dey don kolo eh
na na

No time eh
that's why me I say make i yarn tori eh
the thing the thing wey dey vex me eh
na the same thing wey dey vex you eh
For this world, the good dey die
and for the bad, na them dey survive.
See I don try make I ask God why
e con be like say i dey waste my time
oya everybody make una dey joli eh
make una throw una hands in the air
if you wan do good
make you go cold eh
without it, some people go scatter your brain

na this thing wey dey make me
kolo eh >3x
this thing wey dey make me
kolo eh kolo eh
eh eh

i say na this thing wey dey make me
kolo eh >3x
this thing wey dey make me
kolo eh kolo eh
eh eh

Na this thing dey make me kolo eh
better thing better thing no dey last eh
if you dey hear me,
no doubt me eh .
Believe me that na true story eh
walahi
everybody no time eh
see our name na the bracket.
Before, we do that song happy day
but now we don comot with
yori yori eh

I say everybody make una dey joli eh
make una throw una hands in the air
If you wan do good,
make you go cold eh
without it, some people go blow off your brain.

na this thing wey dey make me
kolo eh >3x
this thing wey dey make me
kolo eh kolo eh
eh eh

i say na this thing wey dey make me
kolo eh >3x
this thing wey dey make me
kolo eh kolo eh
eh eh

Se una dey see
as peter and paul and bracket
them don dey go
I remember when we do gbedu last night
them don kolo
them say we no sabi sing eh
some say na only dance we dey dance eh
we con bring back bizzy body eh
temptation
them say na copy copy na copy copy eh
we go back again and bring do me
and roll it eh
with a good video
wetin remain eh?

na this thing wey dey make me
kolo eh >3x
this thing wey dey make me
kolo eh kolo eh
eh eh

i say na this thing wey dey make me
kolo eh >3x
this thing wey dey make me
kolo eh kolo eh
eh eh

e ye ..... (repeatedly)

Omo no time
better thing no dey last
no time eh
better thing better thing no dey last eh
na bracket eh
peter and paul don kolo eh
today na today
If e dey do you yori yori eh
everybody make una dey joli eh

make una throw una hands in the air

if you wan do good, make you go cold eh
without it, some people go take you dey play play.

e ye...(repeatedly)

Текст добавил: Андрей Курышев

Краткое описание

Текст песни Bracket ft. P-square — No Time ala- semba рассказывает о том, что в мире часто добрые люди страдают, а плохие остаются невредимыми. Песня выражает недоумение авторов по поводу того, почему так происходит, и какие испытания приходится преодолевать каждому человеку. Они призывают всех к радости и празднованию жизни, но также предостерегают от недоброжелательности и злобы окружающих. В тексте также звучат отсылки к тому, как исполнители сталкивались с критикой и сомнениями, но продолжали творить и двигаться вперед. Песня переплетает ритмичное повествование с динамичными музыкальными вставками, создавая эмоциональную и живую атмосферу. Words песни Bracket ft. P-square — No Time ala- semba напоминают нам о том, что мир и жизнь несовершенны, но в них всегда есть место радости, надежде и силе воли..

Похожие песни